Bad To Me – Wizkid

Artist:Wizkid
Song Name:Bad To Me
Album:Bad To Me
Released:2022

Wizkid – Bad To Me

The Talented Musician, Wizkid comes back with another studio singles titled “Bad To Me“, which have been a hit song since it’s released, so we made Bad To Me available for your free Mp3 Download Obamedia

Bad To Me is a whooping track that is worth placing on your music playlist as a Music Lover. Download it and Enjoy

Always visit Obamedia.com.ng, to download New songs or album from all your favorite artists, Thanks

Always feel free to drop your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.

Listen Bad To Me By Wizkid Below & Enjoy!

DOWNLOAD

Bad To Me Lyrics Below

[Verse 1]
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all da

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

The End!!!

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*