Balance – Simi Ft Buju

Artist:Simi
Featuring:Adekunle Gold
Song Name:Balance
Album:TBH (To be Honest)
Released:2022

Simi Ft Adekunle Gold – Balance Download

Balance” is a song by popular Talented Nigerian hit maker Simi Featuring Her Hubby Adekunle Gold on this one

Balance is a whooping track that is worth placing on your music playlist as a Music Lover. Download it and Enjoy!

Always visit Obamedia.com.ng, to download New songs or album from all your favorite artists, Thanks

Always feel free to drop your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.

Listen Balance by Simi Ft Adekunle Gold Below & Enjoy!

DOWNLOAD MP3

Balance Lyrics Below

Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)
No matter what you do no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for suffer head oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Story of my life won tun de o
Anything I do dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don’t live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good na my testimony
Everything turn around on a 360 oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Everybody get their own for their own body (Eh eh eh)
Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Balance balance balance
This is how you balance
Balance balance oh oh
This make me pass ability

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*