
Artist: | 7Teen |
Song Name: | Energy |
Album: | Diamond in the Dirt – EP |
Released: | 2022 |
7Teen– Energy Download
The Fast Raising Musician,7Teen comes back with another studio singles titled “Energy“, which have been a hit song since it’s released, so we made Energy available for your free Mp3 Download Obamedia
Energy is a whooping track that is worth placing on your music playlist as a Music Lover. Download it and Enjoy!
Always visit Obamedia.com.ng, to download New songs or album from all your favorite artists, Thanks
Always feel free to drop your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.
Listen Energy By 7Teen Below & Enjoy!
Energy Lyrics Below
I tell dem, I tell dem all me guys
Say you be only girl wey dey Inna mi life
Gina, Ode fe pami bayi
You dey chuk me, shuku shuku like porcupine
And I don dey used to your wahala
I no fit get over your face and your palava
In the morning we flock together
Before we do one or two
Say na war for night
Oya baby duro nó
I no fit say I no want this love no more
Make we settle down, I no want su wo na
Remember the promises ta jo só
Oya baby duro nó
Your body dey put me for tension
Na Only you get my time and affection
Remember the promises ta jo só
be my energy
Na you be my remedy
Ko se lo mi
Number one no counterfeit
Pour water for my head with koroba
I need to swim in your love oroma
Take me higher like sapele Water
Ontop fire I dey chop your aroma
I be obi you be my own chizoba
Take you shopping make I gba debit alert
I no go care if I brooooke
Oya baby duro nó
I no fit say I no want this love no more
Make we settle down, I no want su wo na
Remember the promises ta jo só
Oya baby duro nó
Your body dey put me for tension
Na Only you get my time and affection
Remember the promises ta jo só
be my energy
Na you be my remedy
Ko se lo mi
Number one no counterfeit
Leave a Reply