
Artist: | Falz |
Featuring: | Tekno |
Song Name: | OWA |
Album: | OWA |
Released: | 2023 |
Falz Ft Tekno – OWA MP3 Download
“Owa” is song from the popular Multi talented Nigerian Musician and sensational songwriter Falz (The Bahd Guy)Featuring African Sensation Tekno on the song
OWA was released in 2023 and has been a hit for very long time now and one of the most treading hit songs
OWA is a whooping track that is worth placing on your music playlist as a Music Lover. Download it and Enjoy!
Always visit Obamedia.com.ng, to download New songs or album from all your favorite artists, Thanks
Always feel free to drop your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.
Listen OWA by Falz Ft Tekno Below & Enjoy!
OWA LYRICS BELOW
FALZ (Tekno)
Na so dem dey do
(Oh no no no)
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
(Oh no no)
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate
Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Verse 2 – Falz
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada
I get medicine, wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things
Tekno’s Verse
Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution
I say dem mama dem papa
Dem dey cry (Oh no)
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na
Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Tekno’s 2nd Verse
Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He Stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o
Falz & Tekno
Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o
Outro
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Leave a Reply