Peace – Mohbad

Artist:Mohbad
Song Name:Peace
Album:Peace
Released:2022

Mohbad – Peace Download

The Talented Musician, Mohbad comes back with another studio singles titled “Peace“, which have been a hit song since it’s released, so we made Peace available for your free Download

Peace is a whooping track that is worth placing on your music playlist as a Music Lover. Download it and Enjoy!

Always visit Obamedia.com.ng, to download New songs or album from all your favorite artists, Thanks

Always feel free to drop your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.

Listen Peace By Mohbad Below & Enjoy!

DOWNLOAD MP3

Peace Lyrics Below

Wetin be this one like this?
Been through many things
Many many gists
But, I still find my peace
(Imole)
Oh-ah
I do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh-ah
Wetin be this one like this?
Been through many things
L’ati aye Genesis
I will be dealin’ with frenemies (frenemies)
Survivor (survivor)
Mio ni gba (mio ni gba)
Money chaser, faster than a bullet
Flyin’ like a rocket
Badman wey never rest
King of South and the West
Faster than a car
Won fe ba mi saa
Faster than a Benzo
Ijebu lo “l’ewe so”
Bad vibes on lyrical (uh-uh, uh)
Bring in my sound, I’m so biblical, Olohun
Aiye toh l’okada, won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh my nigga (oh my nigga), oh my nigga (oh my nigga)
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga (oh my nigga), oh my nigga (oh my nigga)
Shey you go dey when I no get raba?
‘Cause my mama (’cause my mama), ’cause my mama (’cause my mama) been prayin’ for me say make I jere
Oh my bébé, oh my bébé (oh my bébé, oh my bébé)
Shey you go dey before my Surulere? (kai)
, oh-oh, oh
(Iyawo mi sh’oda, o romipin?)
(O fi mi si’le, mon fa cigar)
(Kakiri l’odo awon aboki)
(Iru kileleyi? mio fe gbo)
Oh-ah
Wetin be this one like this? (oh-oh)
Been through many things
Many many gists
But, I still find my peace
Oh-ah
I do like say me I no dey see
Like say I no dey hear (like say I no dey hear)
Which kind person be this? (which kind person be this?)
Oh-ah
Wetin be this one like this?
Been through many things
L’ati aye Genesis
I will be dealin’ with frenemies (frenemies)
Survivor (‘vivor)
Mio ni gba (ni gba)
Money chaser, faster than a bullet
Flyin’ like a rocket
Badman wey never rest
King of South and the West
Faster than a car
Won fe ba mi saa
Faster than a Benzo
Ijebu lo “l’ewe so”
Bad vibes on lyrical (uh-uh, uh)
Bring in my sound, I’m so biblical, Olohun
Aiye toh l’okada, won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh my nigga (oh my nigga), oh my nigga (oh my nigga)
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga (oh my nigga), oh my nigga (oh my nigga)
Shey you go dey when I no get raba?
‘Cause my mama (’cause my mama), ’cause my mama (’cause my mama) been prayin’ for me say make I jere
Oh my bébé, oh my bébé (oh my bébé, oh my bébé)
Shey you go dey before my Surulere?
, uh-uh, uh
Iyawo mi sh’oda?
Iyawo mi sh’o, (o fimi si’le, mon fa cigar)
(Kakiri l’odo awon aboki)
(Timi Jay on the track)

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*