​Temptations – Omah Lay

Artist:Omah Lay
Song Name:Temptations
Album:Boy Alone
Released:2022

Omah Lay – Temptations Download

Temptations” is song from the popular Nigerian Musician and sensational songwriter Omah Lay off the album Boy Alone.

Boy Alone is the debut studio album by Nigerian singer-songwriter Omah Lay, and has been a hit for very long time now.

 Temptations is a whooping track that is worth placing on your music playlist as a Music Lover. Download it and Enjoy!

Always visit Obamedia.com.ng, to download New songs or album from all your favorite artists, Thanks

Always feel free to drop your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.

Listen Temptations by Omah Lay Below & Enjoy!

DOWNLOAD MP3

Temptations Lyrics Below

(BGRZ this is a banger)

How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn’t for you
Wetin aboy for do

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don’t even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*