Standard – Reekado Banks

Artist:Reekado Banks
Song Name:Standard
Album:SPOTLIGHT
Released:2016

Reekado Banks – Standard Download

Standard” is song from the popular Reekado Banks, a Nigerian singer, songwriter.

Standard was dropped in the year 2016 and has been a hit Making Waves in the internet

Standard is a whooping track that is worth placing on your music playlist as a Music Lover. Download it and Enjoy!

Always visit Obamedia.com.ng, to download New songs or album from all your favorite artists, Thanks

Always feel free to drop your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.

Listen Standard by Reekado Banks Below & Enjoy!

DOWNLOAD MP3

STANDARD LYRICS BELOW

Standard
Standard
Standard
Another gbedu wey dey burst
We no dey spend on budget
Influential spending
And if i catch you for there
Omo ma se’leni
Awon temi de ti wole
Formation aiye
E je ka le won lere
E je ka le won lere
Omo gutter d’onile
Omo gutter d’olona

E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending
Everything wey I do is standard
Car wey I drive is standard
Girl wey I carry standard
I no dey ever do sub-standard yo
I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard
Is about time to hear the verse 2 ye
This girl a ye
If you dey feel me
Make you no dey kaku ye
You ready for the cruse ye
Biggy money full for the robber-band
Gat shoes, everything no be lie, man
We aren’t trip, on stand
See, I get goons wey dey hold me down
Oya, oya, oya, rewind selecta oh
Baby oya whine to the centre oh
Oya give them the lamba oh
Altims, oya give them instrumental oh
Omo gutter d’onile
Omo gutter d’olona
E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending
Everything wey I do is standard
Car wey I drive is standard
Girl wey I carry standard
I no dey ever do sub-standard yo
I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard
All my people pray
Dem dey pray for blessing
All my people pray
Dem dey pray for blessing
K’ori b’awa se
Make we call on blessing
K’ori b’awa se
K’a le fe beyonce
Yea, yea, say Reeky standard oh
Jazzy standard oh
My manager is standard oh
My brother, Kaka standard oh
Hmmm, hmmm, woi woi wohh
Woi woi wohh
Ahh, Ree!

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*