TRY – T.I BLAZE

Artist:T.I BLAZE
Song Name:TRY
Album:The Fresh Prince Of Lagos
Released:2022

T.I BLAZE – TRY Download

TRY” is song from the popular Nigerian Fast Raising Musician and sensational Afrobeat Star, T.I BLAZE

TRY was dropped in the year 2022, AlbumThe Fresh Prince Of Lagos and has been a hit for very long time now.

TRY is a whooping track that is worth placing on your music playlist as a Music Lover. Download it and Enjoy!

Always visit Obamedia.com.ng, to download New songs or album from all your favorite artists, Thanks

Always feel free to drop your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.

Listen TRY by T.I BLAZE Below & Enjoy!

DOWNLOAD MP3

TRY LYRICS BELOW

Hmm ah ah ahh (Yo)
Ayy yeah yeah yeah (Big Vibes)
Hmm hmm mm hmm
I get many thing wey dey bother my mind (Bother my mind)
And if dem ask me I tell them brother no mind oh (No mind oh)
I no dey copy cat I no dey cross my line
I dey low key dey grind oh (I dey low key dey grind oh)
Na everybody get time oh (Na everybody get time oh)
Been a long time on the road (On the road)
Jejely cut my coat (Jejely cut my coat)
I no fit give up kept on trying (Kept on trying)
More shot for the goal (More shot for the goal)
I don try I don try
I no fit to stop to try till I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri, ayy ayy (Oju mi gan ti ri)
I’m up all time
All on Jah
Eni ton w’owo o kin wa’ja
I no fit dey wish my brother down
I no fit to dey cut trouser for your gown
I no go fit run from God (Run from God)
I came from the street no joy oh (No joy oh)
Many men six feet gone oh (Six feet gone oh)
No more sorrow only joy oh (No more sorrow only joy oh)
I don try I don try
I no fit to stop to try till I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri ayy ayy (Oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan
K’araye malo rimi tan oh (Ahh ah ahh)
Oju mi gan ti ri nkan (Yeah ayy ayy ayy)
Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Ah ahh yeah)
O rimi pe mo jade tan
K’araye malo rimi tan oh (Ah ahh ah ahh)
Oju mi gan ti ri nkan
Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Ah ah ahh yeah ayy)
Yo
Big Vibes

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*